Kele Ya Lyrics

Das Lied 'Kele Ya' von Frank Edwards ist ein kraftvoller Ausdruck des Glaubens und der Dankbarkeit gegenüber Gott. Frank... weiterlesen
Lyrics
Rich boy ee!!
Nothing do me! Ee!!
It's your one and only! Ee!!
Frank Edwards!!, uuu! Yeee!
Rock town In the building
One thing for sure, You no fit pull me down
Cause I've been lifted higher
God dey my side, i no fit fall for ground
Yes i've been lifted
Dare not touch, am the apple of God's eye

Nothing do me and nothing wey fit do me
Fly like an eagle, roar like a lion
Na baba God do am
Wetin we go do now to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Oh oh oh oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Ome mma!With you i no dey fear anything at all
With you i no dey shake, i no dey tremble.
One thing for sure
I no go let you go
Not if im be say
You dey blow my mind
Bright lights everywhere
You dey make me shine
You dey make me fine
And everybody knooows!
Fly like an eagle, Na baba God do am
Wetin we go do not to praise Him
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Oh! Oh! Oh! Oh!
KELE YA, KELE YA, KELE YA
Ome mma x4
Rock town in the building
Rich boy, am a rock star
Writer(s): Frank Edwards
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Was als nächstes?

Dein Karma steigt mit jedem Klick! Teile den Guru-Link und bring Lyrics in die Welt.

Bedeutung hinter dem Text

Das Lied 'Kele Ya' von Frank Edwards ist ein kraftvoller Ausdruck des Glaubens und der Dankbarkeit gegenüber Gott. Frank beginnt mit persönlichen Beku... weiterlesen

Frank Edwards - Kele Ya
Quelle: Youtube
0:00
0:00