Facebook
Twitter
Problem melden

Gratitude Songtext

Frank Edwards - Gratitude
Quelle: Youtube
0:00
0:00
When I call you
You dey answer
When you show up
Devil dey run away
When you stand tall, (…fill in please)
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
Thank you for the sun and the birds in air
I no fit count the blessings wey you give to me
Even when they run come them want to pull me down
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way

God no dey sleep
And not dead
Kilomofeso laye mi o
Wetin I go give to you, Baba
O gini ka m ga emere gi
Alagbari eda
Imela o

Rock town in the building yeah
You know say this how we do it now
Obidogo, obidogo

1, 2, 3, shut the devil out
1 by 1, God is taking over
You know what you see when you look into the mirror
I am the son of the lion from Zion
Shot in the air now
One shot for the lion of Judah
Another shot for God Almighty
Now, you no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way
News
Stefan Raab und Bully Herbig: Erster TV-Auftritt endet in Niederlage
Vor 1 Tag
Stefan Raab und Bully Herbig: Erster TV-Auftritt endet in Niederlage
Charlie Puth: Er muss 2025 ein neues Album herausbringen
Vor 3 Stunden
Charlie Puth: Er muss 2025 ein neues Album herausbringen
Made with in Berlin
© 2000-2024 MusikGuru