Alcatraz Blues Lyrics
von Frank Edwards
People dey wonder...
Na wetin dey make me fine like ds?
Dey r asking me... wetin dey make me dey shine like ds?
Dey wanna knw!
Wetin dey make me dey smile like ds
People dey wonder wetin dey make me dey dance like ds
Na d thing wey my God dey do
Na im dey make me dey shine like ds ooo
D thing wey my God dey do na im dey make me dry fine like ds ooo
Na d thing wey myGod dey do na im dey make me dey dey dance lyk ds ooo
I'll foreva praise n worsh
Ur name eeee... yeehhh
Onye ne menma eeh mma mma dirigi eeh
Otu aka nerumba onyeoma.mmama dirigi eeh
Aga ma eburu alaluyah eburu mmama dirigi eebia nu sotom kele jehova ooo
In f morning wen i rise, i'll lift my voice to u
Ill sing praises to your name
U r je.hova, odighi onye di ka gi iyeeh...

Writer(s): Frank Edwards
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Was als nächstes?
Dein Karma steigt mit jedem Klick! Teile den Guru-Link und bring Lyrics in die Welt.
-
Beliebte Frank Edwards Lyrics
Link kopiert!
Frank Edwards - Alcatraz Blues
Quelle: Youtube
0:00
0:00