Facebook
Twitter
Problem melden

Open & Close Songtext

This is a new dance
Called open and close
We're going to sing and tell you
About open and close
I want to tell you a story
No be story o
I beg
I want to tell you a story
No be story o
I want to tell you a story
E no be story?
At all, very very at all
Very very at all
Dey say e no be story o
The tin wey e be
Dem go tell us now
I want to tell you a story
No be story o
I want to tell you a story
Wetin he be o o,
Ah
E be dance
Wetin e be o o, ah
Tell me wetin dem dey call am
Open and close
Tell me wetin dem dey call am
Open and close
Put your leg and arm together
Open and close
Put your leg and arm together
Open and close
Throw your leg and arm away
Open and close
Throw your leg and arm away
Open and close
Bend your yansh like black man
Open and close
Bend your yansh like black man
Open and close
Open and close o
Open and close
Ah, ah, ah
Open and close
Ah, ah, ah
Open and close
Oooo, ah
I want to show you
How to do open and close
All you have to do
Is just open your arms and legs at the same time
And close your legs and arms at the same time
To the beat
Like this
Open, close
Open, close
Open, close
Open, close
Open and close
Open and close
Open and close
Open
I want to tell you a story
No be story o
I want to tell you a story
Wetin he be o o, ah
E be dance
Wetin he be o o, ah
E be dance
Tell me wetin dem dey call am
Open and close
Tell me wetin dem dey call am
Open and close
Put your leg and arm together
Open and close
Throw your leg and arm away
Open and close
Bend your yansh like black man
Open and close
Ah, ah, ah
Ah, ah, ah
Eh, open and close
Open and close
Open and close o
Open and close
Ah, ah, ah
Eh!
News
Willow Smith: Neue Songs sind introvertierter
Vor 1 Tag
Willow Smith: Neue Songs sind introvertierter
The Script: Das schlimmste Jahr ihres Lebens
Vor 1 Tag
The Script: Das schlimmste Jahr ihres Lebens

Album Open & Close (1971)

Fela Kuti
  1. 1.
    Open and Close
  2. 2.
  3. 3.
    Gbagada Gbogodo
Fela Kuti - Open & Close
Quelle: Youtube
0:00
0:00
Made with in Berlin
© 2000-2024 MusikGuru