Facebook
Twitter
Problem melden

Who Born the Maga Lyrics

Mummmmyyyyyy...
Efimile eje jeun soke
Aunty, brother, eje jeun
Soke
Mama, papa, eje jeun
Soke, gbogboyin ejowo
Eje jeun soke As God don change my
Water to wine,
You wan come change am back to water
Wey the person wen dey think sey him fit stop my shine,
For your mind now wine don turn to water
Na who born, na who born
Na who born the maga
Why you come dey find wetin no
Find you,
Dey put your mouth for wetin no concern you,
You be arsenal omo I be
Man u...,
You come dey vex because we dey outshine you, eh
I don't want to harm you,
No be threaten na the truth I dey yarn you,
All my fans go gather up handle you
You go think sey na molue jam you eh,
Omo I no dey fear you,
You wanna cross my path
I double dare you,
Always in front but I see you with my rear view,
No dey worry cos I always got clear
View,
Like a lion I'mma tame you,
Like a dog ama chain you,
And if I chain you wetin you go do
As God don change my
Water to wine,
You wan come change am back to water
Wey the person wen dey think sey him fit stop my shine,
For your mind now wine don turn to water
Na who born, na who born
Na who born the maga
News
Dua Lipa konzentriert sich auf ihren Auftritt beim Glastonbury-Festival
Vor 4 Stunden
Dua Lipa konzentriert sich auf ihren Auftritt beim Glastonbury-Festival
Iris Klein: Viel Geld für die Scheidung von Peter
Vor 2 Stunden
Iris Klein: Viel Geld für die Scheidung von Peter

Album Mushin 2 Mohits

Wande Coal
  1. 1.
  2. 2.
    You Bad
  3. 3.
  4. 4.
    Kiss Your Hands
  5. 5.
    Confused
  6. 6.
    Se Ope
  7. 7.
    Now It's All Gone
  8. 8.
  9. 9.
    Who Born The Maga
  10. 10.
  11. 11.
    Banana
  12. 12.
    Taboo
  13. 13.
    Jehovah
  14. 14.
    Ololufe
  15. 15.
    Ten Ten
  16. 16.
    My Grind
Wande Coal - Who Born the Maga
Quelle: Youtube
0:00
0:00
Made with in Berlin
© 2000-2024 MusikGuru