Facebook
Twitter
Problem melden

If E Happen For Lagos Songtext

It's Mystro on the beat baby

If you no know big man
You never know person
You no shine your eyes
You never see something

You never party for Eko
Omo you never do nothing
Government na yawa oh
Dem no dey do nothing

Na so dem waka, waka, waka
Everybody searching for the answer
The matter, matter, matter
If you ask me, who I go ask am?

Omo wetin dey pa, pa, pa?
Governor talk say "na Federal"
The same reason why the rich is getting
Richer na the reason why poor man still dey japa

If e happen for Lagos
Make e dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e dey inside Lagos

If you no know big man
You never know person
You no shine your eyes
You never see something

You never party for Eko
Omo you never do nothing
Government na yawa oh
Dem no dey do nothing

Gats keep am on a low
Eyes on my money, gats keep am on the low
Gidi-gidi gada-gada no dey win fight
So we bring the fire brother me I can't shout

Shey 'cause you see me in a Bentley?
You want to friend me, just to end me
Shey na my fault say God dey bless me?

Na so dem waka, waka, waka
Everybody searching for the answer
The matter, matter, matter
If you ask me, who I go ask am?

Omo wetin dey pa, pa, pa?
Governor talk say "na Federal"
The same reason why the rich is getting
Richer na the reason why poor man still dey japa

If e happen for Lagos
Make e dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e dey inside Lagos

If you no know big man
You never know person
You no shine your eyes
You never see something

You never party for Eko
Omo you never do nothing
Government na yawa oh
Dem no dey do nothing
News
Billie Eilish: So heißen ihre kommenden Songs
Vor 10 Stunden
Billie Eilish: So heißen ihre kommenden Songs
Sia: Kollab mit Paris Hilton für neue Song
Vor 10 Stunden
Sia: Kollab mit Paris Hilton für neue Song
Runtown - If E Happen For Lagos
Quelle: Youtube
0:00
0:00
Made with in Berlin
© 2000-2024 MusikGuru