Bedeutung
Facebook
Twitter
Problem melden

Holiday Songtext
von Rema

Ob
Obah
Another banger

First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na ′im make me thief my own guy laptop
Came out alive, omo me I thank God
My money big, you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Straight out of Benin
I drop "Rema - EP"
2019, they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

Me and my guys wey dey chill with the kpor, kpor (Kpor, kpor)
Say we no dey ball oh (Ball oh)
Say my circle chekele but we go give you "Last card, check up"
Make you no hate
Make you pray for the abili', abili′, ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit, I go overseas
Still many people dey laugh me
But I steady believe, one favour, please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

Straight out of Benin
I drop "Rema - EP"
2019, they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey been pain me
Be say una no wan be-believe

I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey

I will never forget the time wey bad belle them cast us away
Fast forward to today
Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy
Everyday say na holiday
Oya day, oya day, day, day, owey
News
Dua Lipa: Sie wünscht sich Cyndi Lauper als Glastonbury-Gast
Vor 2 Tagen
Dua Lipa: Sie wünscht sich Cyndi Lauper als Glastonbury-Gast
Take That: Ebenfalls Konzert in Manchester abgesagt
Vor 2 Tagen
Take That: Ebenfalls Konzert in Manchester abgesagt

Album Rave & Roses (Ultra) (2023)

Rema
  1. 1.
    Divine
  2. 2.
    Hold Me
  3. 3.
    Dirty
  4. 4.
    Calm Down
  5. 5.
    Soundgasm
  6. 6.
    Wine
  7. 7.
    Holiday
  8. 8.
    Jo
  9. 9.
    Time N Affection
  10. 10.
    Charm
  11. 11.
    Are You There?
  12. 12.
    Reason You
  13. 13.
    Love
  14. 14.
    Addicted
  15. 15.
    Dunno Me (Freestyle)
  16. 16.
    FYN
  17. 17.
    Oroma Baby
  18. 18.
    Carry
  19. 19.
    Mara
  20. 20.
    Runaway
  21. 21.
    HOV
  22. 22.
    Calm Down
Rema - Holiday
Quelle: Youtube
0:00
0:00
Made with in Berlin
© 2000-2024 MusikGuru