Facebook
Twitter
Problem melden

Sweet Mother Songtext

Sweet mother I no go forget you
For dey suffer we you suffer for me yeah When i dey crry my mother go carry me
She go say my pikin wetin you dey cry yeah yeah
Stop stop!
Stop stop!!
Stop stop!!!
Make you no cry again oo
When i wan sleep my mother go pet me She go lie me well-well for bed
She go cover me cloth say make you sleep
Sleep sleep my pikin oooo
When i dey hungry my mom go run up and down She dey find me somthing we i go chop
Sweet mother eeeeee.
Sweet mother oooo.
Eee
When i dey sick my mother go cry cry cry
She go say instead wey i go die make she die
She go beg God, God help me, God help me, my pikin oo
If i no sleep, my mother no go sleep
If i no chop, my mother no go chop
She no dey tire ooo
Sweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeah
Sweet mother eeeeeeeeeeee
Sweet mother oooo...
Eeeeeinterlude...
Instrumental...
You fit get another wifeyou fit get another husbandbut you fit get another mother?
No!
Interlude...
Instrumental...
When i dey hungry my mom go run up and down she dey find me somthing we i go chopsweet mother aaaaaa...
Sweet mother oooo.
Eeewhen i dey sick my mother go cry cry cryshe go say instead wey i go die make she dieshe go beg God, God help me, God help me, my pikin oo
If i no sleep, my mother no go sleep
If i no chop, my mother no go chopshe no dey tire ooosweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeah
Sweet mother aaaaaaaaaaaaa
Sweet mother eeee.
Ooooooo
Sweet mother aaaaaaaaaaaaa
Sweet mother eeee.
Ooooooo
News
Robbie Williams kritisiert die langweilige
Vor 22 Stunden
Robbie Williams kritisiert die langweilige" Musikszene
Luke Grimes ist ein Fan von Beyoncés Country-Musik
Vor 1 Stunde
Luke Grimes ist ein Fan von Beyoncés Country-Musik
Prince Nico Mbarga & Rocafil Jazz - Sweet Mother
Quelle: Youtube
0:00
0:00
Made with in Berlin
© 2000-2024 MusikGuru