Facebook
Twitter
Problem melden

KU LO SA Songtext
von Oxlade

Ozedikus Nwanne
Ye-ye-ye-ye-ye-ah-ah
Kulo

So many reasons wey I wan dey for you my love
Na you I want to retire with my love (oh)
See all the likkle-kle things you do de make me no no (Oh no no)
This distance is taking a hold of me for sure
Baby come (Ku lo sa)

Omo I wanti make we dey (Ku lo sa)
Girl I want make you (Ku lo sa, ololo)
I for like make you (Pull over, oh-oh no)
Ku lo sa

Omo I want make we dey (Ku lo sa, ololo)
Girl I want make you (Ku lo sa, oh-no-no)
I for like make you (Pull over)
Pull over come on pull over
Ku lo sa o

Sheybi na this kind of thing wey de make man see yawa (See yawa)
And me I understand say your dad no like me Rara (Me Rara)
See I want make you know say me dey for you guarra (Gurantee o)
And if the price be that I for like to see yawa (See yama)

I′ll never trade you for nothing
This love making me dey stunting (making me dey chapanchin)
Without you I no fit do nothing (without you I no fit)
Omoge tell me wetin supin gannn (supin gan)
I never trade you for nothing (I never trading you for nothing)
This love making me dey stunting (this love making me dey stunting)
Without you I no fit do nothing (no-no-no)
Omoge tell me wetin supin gan gan (Ku lo sa)

Omo I wanti make we dey Dey (Ku lo sa)
Omo girl I want make you (Ku lo sa)
Baby I for like make you (Pull over)
Oh baby oh no no (Ku lo sa)

Omo I wanti make we dey (Ku lo sa)
Abegi baby make we dey (Ku lo sa)
Je ka jo sere make we play (Ku lo sa)
Ehh oh-no-no (Ku lo sa)

Oh no baby oh no
You make a young boy go loko
You make a ghetto boy go loko
You make a young boy go loko (Ku lo sa)

Baby oh no, baby oh no (Ku lo sa)
You make a young boy go loko (Ku lo sa)
You make a ghetto boy go loko (Ku lo sa)
Le-le-le-le, iye-iye-oh

I'll never trade you for nothing (Ku lo sa)
This love making me dey stand fit (Ku lo sa)
Without you, I no fit do nothing (Ku lo sa)
Omoge tell me wetin supin (Ku lo sa)
News
Eminem: Comeback mit neuem Album 'The Death of Slim Shady (Coup de Grâce)'
Vor 2 Tagen
Eminem: Comeback mit neuem Album 'The Death of Slim Shady (Coup de Grâce)'
Jon Bon Jovi: Kein Fan von ‚Livin' On a Prayer‘
Vor 54 Minuten
Jon Bon Jovi: Kein Fan von ‚Livin' On a Prayer‘
Oxlade - KU LO SA
Quelle: Youtube
0:00
0:00
Made with in Berlin
© 2000-2024 MusikGuru