Facebook
Twitter
Problem melden

First of All Songtext

Olamide - First of All
Quelle: Youtube
0:00
0:00
Charle, you fit say I make a fool o
I no send, I no send
Charle you fit say I make a fool o
I no send, I no send
First of all
Duction, ah duction
First of all introduction
Okay, ah edonu

First of all
[Intro: duction,]
Na me wey sing Eni Duro and Omo to Shan
In other news
I'm in love with My boo,
And I no dey place another one above
Gbagbe oshi, shey mo jo omo Ghana?
Oni mo dabi eni ti o ti fa gbana
Shey mo jo KK Fosu?
Mofo, gbagbe, abi o nsu?
Na we dey control the whole arena
Either we dey for Nigeria or Ghana
In other news, I'm a bad man
Wey dey intimidate Superman and Batman
When other boys dem they wear one shirt
Different shoes
Not me!
Kilo fe f'oshe?
(do I look like Awilo Longomba?
Are you a learner?)

First of all
Go down low, Go down low
First of all
Go down low, Go down low
Ma s'iwa wu
Go down low, go down low
Gbagbe oshi
Go down low, go down low

In short o le pe mi ni M.I
Oga gan fun e afi bi ti Waje
Ex boyfriend e, left eye
So fun ko ye ranju momi biti Ogbanje
They don't know from the place we dey come
We dey kill every show like sey we dey with a gun
You don't know the thing
I go show you the thing
But before I show you
(Go down low)
I say you loving the thing
Wanna touching the thing
Make all them other girls
(Go down low)
Won fe ta catapult
Shey emi wa jo omo ase with a filter
I be like Fally Pupa for your eyes
(Are you a learner?)

First of all
Go down low, Go down low
First of all
Go down low, Go down low
Ma s'iwa wu
Go down low, go down low
Gbagbe oshi
Go down low, go down low

Okay,
They say I razz, coz I come from the street
But one man poison na another man meat
Charle, let me catch my breathe
Give bad man a break talk about the fresh
I see for your eyes you want the Gucci bag
All the Jimmy Choo, you want to kuku buy
And I no dey sey make you no dey like them but
(Go down low)
Before we go buy them
It's okay, you wan dey carry your shoulder
I go dey by your side, call me your soldier
Oo gbo Yoruba, Oo tun gbo Hausa
Oo gbo mama sey, oo tun gbo mama kusa
I'm tired man,
This story don dey long
Make we fry am mhen
I'm tired mhen
Oh my Gois!
Am I mad?!

First of all
Go down low, Go down low
First of all
Go down low, Go down low
Ma s'iwa wu
Go down low, go down low
Gbagbe oshi
Go down low, go down low

Phils, the Mr Producer
Bring the beat back for God's sake
Thank you sir!
Oya stop! I don tire mhen
I dey play, I dey play, I dey play
Bring am back, I wan enjoy am

Hello baby
It's Ola baby!
Olamide is here noni
Hehehe
My God
YBNL
News
Stefan Raab und Bully Herbig: Erster TV-Auftritt endet in Niederlage
Vor 13 Stunden
Stefan Raab und Bully Herbig: Erster TV-Auftritt endet in Niederlage
Casey Chaos: ‚Grammy‘-Gewinner tot mit 59 Jahren
Vor 12 Stunden
Casey Chaos: ‚Grammy‘-Gewinner tot mit 59 Jahren

Album YBNL (2012)

Olamide
  1. 1.
    Money
  2. 2.
    Fucking with the Devil
  3. 3.
    Lights in the Air
  4. 4.
    Jale
  5. 5.
    Voice of the Street
  6. 6.
    Panumo
  7. 7.
    Street Love
  8. 8.
    Picture
  9. 9.
  10. 10.
    Fuji House
  11. 11.
    Ilefo Illuminati
  12. 12.
    Remember
  13. 13.
  14. 14.
  15. 15.
    Stupid Love
  16. 16.
    Jesu O Kola
  17. 17.
    Emotional Blackmail
  18. 18.
    International Local
  19. 19.
    First of All
  20. 20.
    Industreet (Cypher)
Made with in Berlin
© 2000-2024 MusikGuru