Facebook
Twitter
Problem melden

Hello Songtext

Hello I know, you dey hear me,
That's why i dey call you, Jesus eh, bia meh kiji buru Eze,
Jesus eh, bia meh kiji buru Eze.
1: Na you sabi, you sabi o, everything, Na you be ekweme, you can do and undo, Eze eh, Eze mu eh, I say come and show yourself.
Papa njo koriko ojo, alagbara ni o, eru jeje, IBU chimo oh, chimo, chimo, chimo anyamu jia wu zor, agidigba baba, hear my call.
Hello I know, you dey hear me, that's why I deh call you, Jesus eh, bia meh kiji buru Eze, Jesus eh, bia meh kiji buru Eze.
2: Isimu gaba, isi kwana mu nchelu, Igwe, I go do all that you say, you no dey fail me o, Na you dey give us peace and ogologo ndu, chai, baba eh, kedi ihia ngeme, if no be you, eh.
Papa njo koriko ojo, alagbara ni o, eru jeje, IBU chimo oh, chimo, chimo, chimo anyamu jia wu zor, agidigba baba, hear my call.
Hello I know, you dey hear me, that's why I deh call you, Jesus eh, bia meh kiji buru Eze, Jesus eh, bia meh kiji buru Eze.
[Bridge: Hello]
Hello hello hello hello hello,
Your pikin is on the line,
Baba na you dey answer me ehhh,
Wen I deh, whenever I, deh call you,
Jesus eh, bia meh kiji buru Eze/2x
Eze eh, Eze kemje manu o/2x
Call: Eze leh
Res: Eze/4x
Call: Eze l'igwe
Res: Eze
Call: Eze luwa
Res: Eze
Call: Eze leh
Res: Eze
Call: Eze leh
Red: Eze...
News
Slash kündigt neue Musik von Guns N' Roses an
Vor 2 Tagen
Slash kündigt neue Musik von Guns N' Roses an
Oasis: Veröffentlichen sie eine Jubiläumsausgabe von 'Definitely Maybe'?
Vor 7 Stunden
Oasis: Veröffentlichen sie eine Jubiläumsausgabe von 'Definitely Maybe'?
Monique - Hello
Quelle: Youtube
0:00
0:00
Made with in Berlin
© 2000-2024 MusikGuru