Jaga Jaga Lyrics
Im Lied 'Jaga Jaga' bringt Eedris Abdulkareem ein leidenschaftliches Plädoyer für das Wohl des Nigerias und seiner Bevöl... weiterlesen
Turn up my microphone
It 's time to hear some reality
2004, Abdulkareem, whad up
Nigeria jagajaga
Everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Gbosa, gbosa, gun shot inna di air
Armed robber came to your house
Eno thief money, eno rape your wife
Went straight up to your bedside (Gbosa)
Six feet, now you are down
Which armed robber no want money
Which armed robber no want joley
Na political armed robber be that
Na wetin dey kill Nigeria o
Repeat 2x
Ifesika iya biya biya
They lock am for jail for Nigeria
Kingsley Agbe sef dey for here
Adebende na he dey fit all of them
Here kpa, inside prison
Everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Gbosa, gbosa, gun shot inna di air
What you are say
Repeat Bridge
Africa, make you love your land
Africa is na motherland
We dey grow There is peace and wealth
We dey grow oh
There is peace and wealth
(Eedris, what about Ikoja now)
What he go go waja
NEPA, wose derebula
419 in Nigeria
Agege to Ikeja na 100 naira
West Class na popular
Come show film for Nigeria
(Eedris, where Charles Taylor dey now?)
He dey live big life
High estate for Calabar
That na Liberia mafia for Nigeria
Everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Gbosa, gbosa, gun shot inna di air
What you are say
Repeat till fade
Africa, make you love your land
Africa is na motherland
Gun shot inna di air
It 's time to hear some reality
2004, Abdulkareem, whad up
Nigeria jagajaga
Everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Gbosa, gbosa, gun shot inna di air
Armed robber came to your house
Eno thief money, eno rape your wife
Went straight up to your bedside (Gbosa)
Six feet, now you are down
Which armed robber no want money
Which armed robber no want joley
Na political armed robber be that
Na wetin dey kill Nigeria o
Repeat 2x
Ifesika iya biya biya
They lock am for jail for Nigeria
Kingsley Agbe sef dey for here
Adebende na he dey fit all of them
Here kpa, inside prison
Everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Gbosa, gbosa, gun shot inna di air
What you are say
Repeat Bridge
Africa, make you love your land
Africa is na motherland
We dey grow There is peace and wealth
We dey grow oh
There is peace and wealth
(Eedris, what about Ikoja now)
What he go go waja
NEPA, wose derebula
419 in Nigeria
Agege to Ikeja na 100 naira
West Class na popular
Come show film for Nigeria
(Eedris, where Charles Taylor dey now?)
He dey live big life
High estate for Calabar
That na Liberia mafia for Nigeria
Everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
Gbosa, gbosa, gun shot inna di air
What you are say
Repeat till fade
Africa, make you love your land
Africa is na motherland
Gun shot inna di air
Writer(s): Eedris Abdulkarim, Chris Okoro
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Was als nächstes?
Dein Karma steigt mit jedem Klick! Teile den Guru-Link und bring Lyrics in die Welt.
Bedeutung hinter dem Text
Im Lied 'Jaga Jaga' bringt Eedris Abdulkareem ein leidenschaftliches Plädoyer für das Wohl des Nigerias und seiner Bevölkerung vor. Der Titel selbst, ... weiterlesen
-
Beliebte Eedris Abdulkareem Lyrics
Link kopiert!
Eedris Abdulkareem - Jaga Jaga
Quelle: Youtube
0:00
0:00