Freestyle Lyrics
von DJ Big Mike
Na she dey blow my mind
Na she dey make me smile
She always gat my back
She's a kind of woman
Wey every man go need oo
Abilant
Oo
Hm richy banks
Oo
Y.N.G.C
She's a kind of woman wey good man go need oo
If no be you tell me who i wan dey with
Loving you everyday like my kpoli
Dodge leave ngozi
Weda i fit see you but you nor dey give me face
Wetin i do
If i tell you say i love you
Can you say i do
Because God don ready select we two
Anything i buy no be one na two
Cus i love you the wey girls dey love tissue
I know say i no get we go enjoy well
Hold your side no they reason does your friends
Aproko people they envy our play
Because God don ready ordain us for here well
Things that you do to me
Is blowing my mind
I dont know how to say it
I wanna be with you
Forever stay with you
(dem fit judge o dem fit judge)
Ololufemi iwonikoloduwayami
Iwoniko love me
Oloru know say i wan wife you
Na make he give oyibo man sence create wiffi
Cus wen we connect no body go break us
Dem fit judge but dem no go fit kill us
Tiatanic love dey treak for were our own dey
Close your eye make i put this bole for your mouth
Her friends don start to dey judge
But we don dey love
The love i get for you
Na the one God get for jesus
Them dey spoil my name
Dey give you everyday
Say i be bad person
I dey move with den reggea
Player raba
She don dey smile
Anytime she dey with me
She dey like smile
Things that you do to me
Is blowing my mind
I dont know how to say it
I wanna be with you
Forever stay with you
(dem fit judge o dem fit judge)
Ololufemi iwonikoloduwayami
Iwoniko love me
Am in love with you
And our love no go die ya
We go stay together
Be together
Forever and ever
Am in love with you
And our love no go die ya
We go stay together
Be together forever and ever
Things that you do to me
Is blowing my mind
I dont know how to say it
I wanna be with you
Forever stay with you
(dem fit judge o dem fit judge)
Ololufemi iwonikoloduwayami
Iwoniko love me
Things that you do to me
Is blowing my mind
I dont know how to say it
I wanna be with you
Forever stay with you
(dem fit judge o dem fit judge)
Ololufemi iwonikoloduwaya mi
Iwoniko love me
In anytime me talk about love
You they make my heart cry
Haha
But i dont really know
What aguan
I just need to do this
Straight from my heart to you
Ha papersaint
Abilant bad boi from the south
You know xray bad producer
Brant i see ya
Eyo i watch ya baby
Because you gat my back
I swear there is no other lover from you
Ha abilant
Na she dey make me smile
She always gat my back
She's a kind of woman
Wey every man go need oo
Abilant
Oo
Hm richy banks
Oo
Y.N.G.C
She's a kind of woman wey good man go need oo
If no be you tell me who i wan dey with
Loving you everyday like my kpoli
Dodge leave ngozi
Weda i fit see you but you nor dey give me face
Wetin i do
If i tell you say i love you
Can you say i do
Because God don ready select we two
Anything i buy no be one na two
Cus i love you the wey girls dey love tissue
I know say i no get we go enjoy well
Hold your side no they reason does your friends
Aproko people they envy our play
Because God don ready ordain us for here well
Things that you do to me
Is blowing my mind
I dont know how to say it
I wanna be with you
Forever stay with you
(dem fit judge o dem fit judge)
Ololufemi iwonikoloduwayami
Iwoniko love me
Oloru know say i wan wife you
Na make he give oyibo man sence create wiffi
Cus wen we connect no body go break us
Dem fit judge but dem no go fit kill us
Tiatanic love dey treak for were our own dey
Close your eye make i put this bole for your mouth
Her friends don start to dey judge
But we don dey love
The love i get for you
Na the one God get for jesus
Them dey spoil my name
Dey give you everyday
Say i be bad person
I dey move with den reggea
Player raba
She don dey smile
Anytime she dey with me
She dey like smile
Things that you do to me
Is blowing my mind
I dont know how to say it
I wanna be with you
Forever stay with you
(dem fit judge o dem fit judge)
Ololufemi iwonikoloduwayami
Iwoniko love me
Am in love with you
And our love no go die ya
We go stay together
Be together
Forever and ever
Am in love with you
And our love no go die ya
We go stay together
Be together forever and ever
Things that you do to me
Is blowing my mind
I dont know how to say it
I wanna be with you
Forever stay with you
(dem fit judge o dem fit judge)
Ololufemi iwonikoloduwayami
Iwoniko love me
Things that you do to me
Is blowing my mind
I dont know how to say it
I wanna be with you
Forever stay with you
(dem fit judge o dem fit judge)
Ololufemi iwonikoloduwaya mi
Iwoniko love me
In anytime me talk about love
You they make my heart cry
Haha
But i dont really know
What aguan
I just need to do this
Straight from my heart to you
Ha papersaint
Abilant bad boi from the south
You know xray bad producer
Brant i see ya
Eyo i watch ya baby
Because you gat my back
I swear there is no other lover from you
Ha abilant
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Was als nächstes?
Dein Karma steigt mit jedem Klick! Teile den Guru-Link und bring Lyrics in die Welt.
Link kopiert!
DJ Big Mike - Freestyle
Quelle: Youtube
0:00
0:00