Question Lyrics
von Burna Boy
God ayy, call me oh
Don Jazzy again
It′s Don Jazzy again
It's Don Jazzy ah, Don Jazzy
Jazzy, moti fe ko (hmm-hmm)
Jazzy, moti fe ko
If them like make dem chop all the tomato, them no go ketchup
Ahn, oya, kuro nbe yen na (hmm-hmm)
Paso o play nbe yen mo oh
E go do you one kind, magbe fun e one time
Omo, t′oba mess up
Anythin' you wish me
That'll be your portion (hmm)
Bad man no dey work oh
Man no be God oh
Make dem dey talk am
As you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah, we dey move ah
Hmm-mm
Question, but dem no get answer, hmm-hmm
Question, but dem no get answer, hmm-hmm (question)

Question, but dem no get answer, answer, answer
"Boss ya, Boss ya" you dey do
They all go see kasala when we dey move
See green light when I look at you
′Cause I might take P come with you
Na my cassava wey you dey look
Tell am say I know as wetin you do
When we go kerewa like Zule Zoo?
Nkan toh wun wan ni koso oh
Anythin′ you wish me

An answer, you no get

Nwenyi baby oh

When you go win Grammy?

Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Michael Ajereh Collins
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Was als nächstes?
Dein Karma steigt mit jedem Klick! Teile den Guru-Link und bring Lyrics in die Welt.
-
Beliebte Burna Boy Lyrics
Link kopiert!
Burna Boy - Question
Quelle: Youtube
0:00
0:00