Me and You Lyrics
von Bracket
In dem Lied "Me and You" von Bracket geht es um die intensiven Gefühle, die der Sänger für eine geliebte Person hat. Er ... weiterlesen
Pararapata me & u yeah
Uhmmm paraparapata me & u uhh
Girl i can't believe, i can't believe
Baby like you come to my way
And me i go like make me go find
Somewhere
Wey me & u go dey
Na there i go tell you say i want you
Na there you go know how much i need you
Na ther i go commot my rose flower
Give am to you tell you i love you
There is no delay for here we dey
I want to share
My love with you, anything you want
I go give am to you
There will be no more problems
If you give love to me baby
Me & u pararapata me & u girl
Me & u paraparapata me & u yeah
Me & u pararapata me & u girl
Just Me & u paraparapata me & u chai
Oya, make we dey flow my darling
You dey make me kolo my honey
You dey sweet me o, make we dey here
Till night o ohmmm
1 plus 1 is equal to 2
But me & u, we are equal to 1
The way you I dey laugh
And the way i dey laugh(xx)
We too make sense
That's why I say
There is no delay for here we dey
I want to share
My love with you, anything you want
I go give am to you
There will be no more problems
If you give love to me baby
Me & u pararapata me & u girl
Me & u paraparapata me & u yeah
Me & u pararapata me & u girl
Just Me & u paraparapata me & u
Me & u oh, as we dey oh
Nobody be like us
The love for me & u no be by force
And that is why I made you my choice
I say nobody be like us
We too make sense, that's why I say
Me & u, oh me & u girl, me & u
Me & u, me & u, just me & u
Pararapata me & u uhm uhm (oh nonono)
Paraparapata me & u
There is no delay for here we dey
I want to share(uh uh uh uh uh)
My love with you, anything you want
I go give am to you(anything you want (2ce))
There will be no more problems(ai anything you want ai)
If you give love to me baby
Me & u pararapata me & u girl
Me & u paraparapata me & u yeah
Me & u pararapata me & u girl
Just Me & u paraparapata me & u
Me & u (my bay) pararapata
Me & u (my honney) girl
Me & u (my darlin)
Paraparapata me & u (Just Me & u) yeah
Me & u(Just Me & u) pararapata
Me & u girl(Just Me & u)
Just Me & u(eh eh eh)
Paraparapata me & u(eh eh eh)
Eeeeeeeeeeeee ah
I want to share eh
Ah
I go give am to you
Anything you want ah
If you give love to me baby
Me & u oh me & u
Uhmmm paraparapata me & u uhh
Girl i can't believe, i can't believe
Baby like you come to my way
And me i go like make me go find
Somewhere
Wey me & u go dey
Na there i go tell you say i want you
Na there you go know how much i need you
Na ther i go commot my rose flower
Give am to you tell you i love you
There is no delay for here we dey
I want to share
My love with you, anything you want
I go give am to you
There will be no more problems
If you give love to me baby
Me & u pararapata me & u girl
Me & u paraparapata me & u yeah
Me & u pararapata me & u girl
Just Me & u paraparapata me & u chai
Oya, make we dey flow my darling
You dey make me kolo my honey
You dey sweet me o, make we dey here
Till night o ohmmm
1 plus 1 is equal to 2
But me & u, we are equal to 1
The way you I dey laugh
And the way i dey laugh(xx)
We too make sense
That's why I say
There is no delay for here we dey
I want to share
My love with you, anything you want
I go give am to you
There will be no more problems
If you give love to me baby
Me & u pararapata me & u girl
Me & u paraparapata me & u yeah
Me & u pararapata me & u girl
Just Me & u paraparapata me & u
Me & u oh, as we dey oh
Nobody be like us
The love for me & u no be by force
And that is why I made you my choice
I say nobody be like us
We too make sense, that's why I say
Me & u, oh me & u girl, me & u
Me & u, me & u, just me & u
Pararapata me & u uhm uhm (oh nonono)
Paraparapata me & u
There is no delay for here we dey
I want to share(uh uh uh uh uh)
My love with you, anything you want
I go give am to you(anything you want (2ce))
There will be no more problems(ai anything you want ai)
If you give love to me baby
Me & u pararapata me & u girl
Me & u paraparapata me & u yeah
Me & u pararapata me & u girl
Just Me & u paraparapata me & u
Me & u (my bay) pararapata
Me & u (my honney) girl
Me & u (my darlin)
Paraparapata me & u (Just Me & u) yeah
Me & u(Just Me & u) pararapata
Me & u girl(Just Me & u)
Just Me & u(eh eh eh)
Paraparapata me & u(eh eh eh)
Eeeeeeeeeeeee ah
I want to share eh
Ah
I go give am to you
Anything you want ah
If you give love to me baby
Me & u oh me & u
Writer(s): Alessia Aquilani, Roberto Zanetti
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Was als nächstes?
Dein Karma steigt mit jedem Klick! Teile den Guru-Link und bring Lyrics in die Welt.
Bedeutung hinter dem Text
In dem Lied "Me and You" von Bracket geht es um die intensiven Gefühle, die der Sänger für eine geliebte Person hat. Er beschreibt, wie überrascht und... weiterlesen
-
Beliebte Bracket Lyrics
Link kopiert!
Bracket - Me and You
Quelle: Youtube
0:00
0:00