Facebook
Twitter
Problem melden

Liquor Songtext
von 9ice

This …. make na eye high x2
Omo yi o mo mi x3
Call me commando for your car park
Some taliban dey here with there caftan
We no mind and we no send
All we want na to party
Remember who you are make you compare
Wetin we come do na to johli
For your area you be Yapian
Liquor dey here, lets see your reaction
Liquor na water
Wey dem master take dey shaiye
Liquor na water

Overdose dey worry me
Orogbo ati ata leni mo poopo
Na my personal mix eh
Liquor dey here o
Join me and fill ahrayt(high)
Liquor dey here o
Join me and perticipate

Well u dey here u know the number to dial
Black or white go make us ……
Dont be too hostile lets be social
When we no high lets do what we can
You dont have to be partial
News
Johnny Cash: Posthume Veröffentlichung seines 'Songwriter'-Albums
Vor 2 Tagen
Johnny Cash: Posthume Veröffentlichung seines 'Songwriter'-Albums
Peter Maffay: Fiese Betrüger legen seine Fans herein
Vor 2 Tagen
Peter Maffay: Fiese Betrüger legen seine Fans herein
9ice - Liquor
Quelle: Youtube
0:00
0:00
Made with in Berlin
© 2000-2024 MusikGuru